
Polygon's zkEVM: Knight In Shining Armor
Introduction @ layiwasabi I hail una builders today cause na una dey “rain”. Two days ago, i promise say I go talk about Polygon’s zkEVM wey don land. If you be developer, abeg carry chair, balance well come pay attention. Before I yarn wetin po...


